John Arewa
"You wey dey use your career dey follow woman. You dey run dey follow Jarvis. Jarvis wey you dey run follow dey follow another man

Abeg make portable rest 😏

Nothing concern portable

Yes portable is right

The boy is just living his life

1

Result